Otto entertainment don bring Tobechukwu come out on top him new song wey him title 'Blessings' and him feature Maytronomy for the music.

This song na him Tobechukwu release to remind people make dem no fear say God dey with them. The song make sense. Make una enjoy am

DOWNLOAD BLESSINGS

Post a Comment

أحدث أقدم