Make una check out Smooth Boiz...dem smooth, dem sabi sing...and their voice dey very harmonious and even if dem name dey corny small, dem still smooth.

Make una check dem out, dem try...

DOWNLOAD AUDIO (Right click and save as...)

Post a Comment

Previous Post Next Post