Monday, 1 February 2016
MO'CHI(@emperor_ mochi) DON LAND INSIDE REASON AM
Blaze Entertainment present Mochi for inside dis hot new song wey feature DJ Kleftunez and Wilfresh. The song make sense, fresh sound and i like the general jonzing wey dey happen inside the music.
Make una enjoy...
DOWNLOAD REASON AM
Watch web video
Subscribe to:
Post Comments
(
Atom
)
Post a comment