Timi Blaze don come back with a cover for Tory Lanez 'Say it' and the song try. This na the fourth time wey Timi dey release something inside this month as him don release Ojuelegba cover wey him call Ikotun Egbe and Jagaban reply #Jagabanned.

Make una check the music out and enjoy am



Post a Comment

Previous Post Next Post