عرض المشاركات من نوفمبر, ٢٠١٤

BRENDA (@BrendaBigNation) COME OUT WITH 'CARRY GO'

Brenda don come out with her first official song for Ogbonge Label wey dem O…

ERIC MANNY ENTERTAINMENT DON BRING PRESH (@realpreshonline) COME BACK 'I NO DEY LIE'

Presh don come with new music wey him title 'I no dey lie' an…

THE SON OF JAMGBADI (@MrSamJamz) DON COME OUT WITH 'CREAM'. CHECK AM!

As Sam Jamz dey prepare dey to release him debut album wey him title "S…

DEJAFRIQUE DON BRING 'AJO' (@adedejinfo) COME NAIJA FOR CONCERT. NO MISS AM!

Dejafrique don bring Europe based Nigerian Guitarist, Singer and C…

TOMEYZIL (@tomeyzil) DON LAND WITH HIM FIRST SONG AND E SWEET WELL WELL!

Tomeyzil don come with him first official song wey him call ' Ezuzu &#…

COINCIDENCE (@COINCIDENCE_MUS) DON COME OUT WITH TWO NEW SINGLES!

Rap Group, Coincidence wey dey based for Abuja don come out with two new …

BLINGS (@OLUWABLINKY) DON COME OUT WITH SWEET LOVING.

Blings don come out with new single wey she title 'Sweet Loving' a…

LIL KESH (@lilkesh_YBNL) ALBUM DON READY TO DROP?

Picture Credit: Anonymous Wetin we dey hear be say YBNL don ready to rel…

TB1 (@TheRealTB1) DON COME OUT WITH 'UNTOUCHABLE'

Ogbonge gospel artist TB1 don come out with brand new song for this end of t…

تحميل المزيد من المشاركات لم يتم العثور على أي نتائج